E Dey Sily For JAMB As Dey Reduce Dem Cut Off Mark Untop Say Dem No Wan Make Naija People Go Obodo Oyinbo- Ben Bruce

Senator Ben Bruce yarn dis tori for im twitter unto the cut off mark wey dem JAMB reduce bad-bad

Make una read wetin im yarn

 ‘It is silly for JAMBHQ to say they reduced cut off marks to stop Nigerians going abroad. Only Increased education funding will stop that’.

Leave a Reply