Eweee!!! 200-Level Female Student Of Babcock University Don Jump From 3-Storey Building On Valentine Day

Tori don yarn say a 200-level student of public and allied health for Babcock University don almost kakutu yesterday when she jumped from a 3-storey building untop say she bi wan kill herself.


The student wey her name bi Susan, bi wan commit suicide because she no get  Valentine gift from her boyfriend, while some people  yarn say she don dey battle  with depression for some time.
Susan still dey for coma for Babcock University Teaching Hospital (BUTH) where dem rush her go.
See the video below…
https://www.instagram.com/p/Bt5lA7lgDPv/?utm_source=ig_share_sheet&igshid=16xpjcly0song

Leave a Reply