Osinbajo Don Confirm Say Na Him Sign N640bn NNPC Contract

Yemi Osinbajo, wey bi Naija Vice President don take responsibility say im grant authorisation to NNPC dem for two oil contracts wey worth N640 billion.

Make una read wetin presidential talk-person yarn

“In response to media inquiries on NNPC joint venture financing, VP Osinbajo, as Ag President approved recommendations after due diligence,”

 

Leave a Reply