Make Una No Sacrifice Una Career Untop Marriage- Pesron Don Advice For Social Media

One twitter user, Kelvin Odanz, don share one sad tori of a woman wey don endure physical and emotional abuse for her marriage before kukuma kill hersef.

Kelvin, yarn say the mata com bad as the sisi no fit born pikin after 2-years wey she don marry.
Make una read im tweet

Leave a Reply