Naija film industry don get anoda sad tori as one Yoruba actress, Funke Abiodun don kakutu.
Tori yarn say she die aftet som days wey she born im pikin.
Na Tunde Ola-Yusuf wey bi film maker announce dis tori for social media.
Make una read wetin im yarn :
“people celebrated with you for the delivery of Ur baby, now the Sun set at noon and U are no more…May God look after the new born child and give Ur husband, the family, friends of the family and the industry at large the fortitude to bear the loss.
Good night Funke Abisogun @funkealhassanabisogun , wife of my brother Taofeek Al Hassan Abisogun @taofiqalhassan”
We pray make her soul rest in well with baba God