Na For Your Face I Put Am? Kemi Afolabi Reply Im Fans For IG

Na jejely Ogbonge Popular jingo Yoruba actress , Kemi Afolabi share video for her Instagram wey two of her followers dem come say dem no like her makeup.

Una sabi Kemi na, as she no dey carry last to dey give sharp-sharp answer to fans wey put dere mouth for wetin no concern.

Make una read wetin im yarn

Leave a Reply