FIFA Don Fine Naija $31,000

FIFA don fine Naija $31,000 for crowd disorder for last month’s World Cup qualifier wey dem play against Cameroon for Uyo, wey Super Eagles dem score 4-0.

German football  federation sef dey for the fine as FIFA fine dem 32,000 Swiss francs ($33,000) because fans dem dey chant Nazi slogans  for World Cup qualifying game for Czech Republic.
 

Leave a Reply