Five Barcelona Players Dem Don Test Positive For Coronavirus Disease

Tori from Catalan radio station RAC1, yarn say five of Barcelona players get Coronavirus and this come as Barcelona dem dey get ready to return to action on June 13.

Dem no mention the name of the five players wey test positive for the virus.

Tori yarn say non of the five players show sign of  any symptoms but dem know say dem  get the disease when dem do test.

Leave a Reply