I Dey Confident Say PDP Go Enter Power For 2019-Ahmed Makarfi

Senator Ahmed Makarfi, wey bi the Chairman of PDP National Caretaker Committee, don yarn say im dey confident say im party go return to power for 2019.

Im yarn dis tori for Channels TV .

Make una read wetin im yarn

“We are more than ready for election. If we are to go to polls today, we are confident that PDP will return elected.”

“We have said before and we stand by what we had said earlier, the APC is an alliance of strange bird fellows, we don’t see it lasting as a political party,”

Leave a Reply