Make Una No Dey Complain, I Don Try For Una-Buhari Yarn Igbo People

Oga Presido Muhammadu Buhari don tell Igbo people say make dem no dey talk say im no do anything for dem say him carry 4 ministers give dem make dem be oga while north get seven as junior ministers.

Buhari yarn dis tori for im office for Aso Rock when Igbo leaders carry leg Waka go do meeting with am.

Im say him give Igbo Foreign Affairs, Labour, science and technology and trade and investment but na junior him carry give north.

Im also yarn say him go do rail for Igboland dem say make dem get patience.

Leave a Reply