I Bin Dey Like To Masturbate Wen I Dey Small-Majid Micheal

Popular jingo Ghanaian actor, Majid Michel, don yarn say im bin dey love to dey masturbate when im dey young.

Majid wey don become born-again Christian now, yarn dis tori for interview with Starr Chat.

Make una read wetin im yarn

“I think that every adolescent has masturbated before. I feel guilty about it, I feel very dirty about it…there’s a lot of debate about masturbation being a sin or not but I think it’s a sin. There is nothing said about it in the bible, nowhere in the scripture…[but] it is a sin completely.”

Leave a Reply