Make Una No Underestimate Una Self- Olajumoke Orisaguna Don Yarn

Before-before bread seller turn super model, Olajumoke Orisaguna wey don bi Youtube vlogger for sometime now don yarn dis tori for her latest vlog.

 

she yarn dis has she dey happy to hear news say dem don approve her visa to travel to South Africa and she come dey encourage everyone wey dey struggle say make dem no give up.

 

Leave a Reply