Daddy Freeze Don Blast Bishop Oyedepo Untop Say Im Yarn Say Dem Resurrect One Man Wey Die For Im Church

OAP wey also bi leader of the free nation Daddy Freeze never stop to dey yabbis some men of God dem.

This time again , im dey yeye the founder of Living Faith Church Worldwide Bishop David Oyedepo wey claim say dem raise one man wey die back to life from one of the branch of the church.

Make una read wetin im yarn :

“Some good comedy. Why’s he shrieking tho. I can’t believe people still fall for this hogwash? The bishop should kindly tell us about the late Ms Imiefan Omokaro who allegedly drowned in a winners school pool in 2012. And Segun Michaels who also allegedly drowned within the covenant school premises in 2017, why couldn’t he resurrect them? google both their names and see what comes up. Resurrecting strangers who we can’t verify, yet he can’t resurrect those within his own premises, please!”

Leave a Reply