Make Una Watch Sad Video Of Peter, Paul & Jude Okoye As Dem Dey Shout Untop Theirsef For Their Lawyer’s Office

For all of una wey value our family ,wey also like dem P-Square brothers, una go know say dis video dey sad and dey heartbreaking.

Dis video na from LIB wey show us say the Okoye brothers dem dey abuse demselve for their lawyer’s office.

 

Leave a Reply