If Naija Government Approve Same Sex Marriage, Many Home Go Scatter Because Most Guys Dem Are Bisexual – Bobrisky

Bobrisky don yarn say many Naija homes dem go scatter if the Federal government agree to same sex marriages.

He also hint say he knows some married men wey dey do both ways but him no go expose anyone.

Leave a Reply