Peter Okoye Don Write Shout Message To Im Twin Brother As Dem Dey Celebrate Their Birthday Today

Peter Okoye wey don change im name to Mr. P don for today put aside the fight wey im and im twin brother get and share photo of both of dem to celebrate their birthday today.

Make una read im commentary

β€œHappy birthday. Shout out to the biggest duo ever in Africa,One love.”

https://www.instagram.com/p/BbnVOqgAYXw/

Leave a Reply