Osinbajo Dey Sick,Im Nightmare Just Dey Start – FFK

E bi like say Femi Fani Kayode don commot hand from oga Presido Muhammadu Buhari matta and don move im hand to to im deputy,wey bi the Acting President Yemi Osinbajo for im his recent social media tori.
Before-before Aviation Minister Femi Fani Kayode don yarn say na Yemi Osinbajo sick man.
make una read wetin im yarn:
“Osinbajo now says that he never said that those that wanted restructuring are political jobbers. Seriously? Does anyone take this short and deceitful little imps comments seriously anymore? He never said what he clearly said? The man is sick.His nightmare has just started.”

Leave a Reply