Naija People, Una Thank You O- Aisha Buhari

 Aisha Buhari wey bi the wife of Naija president Buhari, don yarn for im Twitter this morning to thank una Naija people for their prayers and continuous support dwey una give her Husband.\
 
Make una read wetin she yarn;
 
“As we welcome our dear President back home, I am grateful to Nigerians and well wishers all over the world for their continuous prayers and support . May God continue to guide, protect and bless us all and our dear country Nigeria.”

Leave a Reply