Na Wa O! Dem Don Discover Another Deadly Ritualist Den For Lagos 

Wetin dey happen for Lagos nah?
Tori dan reach us say dem dan discover another ritualist den for Ile-Zik for  Lagos – Abeokuta Expressway.


Dem say police catch two suspects with correct IPhone after the top officers throw tear gas inside the drainage hole for Ile-Zik.

Leave a Reply