See As One Bobo Dey Curse Omotola Jalade Untop Say She Block Am For Facebook

Ha-ha!!! E don reach dis level? 

One Naija bobo wey im name na Godwin Ahmed for Facebook, don press P bototon as im dey fire plenty-plenty curse for Naija Ogbonge popular actress Omotola Jalade head.

The bobo dey vex say she block am for Facebook, say she she com reject im after im propose say im wan marry her.

Una sure say the guy dey aii? Cos i no understand why you go say you wan marry person wey don marry

Leave a Reply