Actress Halima Abubakar Don Become Mama Born Boy

Nollywood actress, Halima Abubakar, don become mama born boy as she just welcome her pikin.

The happha mother take her  social media to share the good news.

On November 27, 2019 the actress don hint say she dey expect. Dis na wetin she write den

“Smile of gratitude and am expecting a Lil Minniemotherhood#wcwalways,” .

Leave a Reply