Everybody Get Problem-Darey Don Yarn Naija People Wey Dey Do Begi-Begi For Social Media 

Ogbonge popular jingo Singer, Dare Art Alade, wey una sabi am as Darey, don yarn for Planet TV say everybodi get problem as im bi dey talk about Naija people wey dey beg celebs dem for money on social media.

“It’s just hard to know what’s genuine and what’s not genuine. Everybody get problem, even me self get problem but I no dey follow my celeb crush to… you know.

“Half of the people there are not real people. I’ve had all sorts of demands. If it’s not money, it’s relationship advice or one thing or the other,”
“You just try to help when you can, the one you can see because nobody sits on social media looking for questions to answer.

It’s public domain you just don’t know but we spend our lives at times helping other people so I don’t really care about social media,”

Leave a Reply