Ritual No Fit Fix Everything – Kemi Olunloyo Yarn Olamide Untop Etisalat Contract Wey Don Expire

Me i no no wetin Olamide do Kemi Olunloyo o!!! Una know say Etisalat don end their 3 years contract wey dem give the YBNL oga, Olamide Adedeji.


Naso Madam Kemi Omololu-Olunloyo yarn say:

#HNNMONEY Etisalat network yanks Nigeria rapper Olamide. Ritual can’t fix everything. What a consoling tweet. #pele i ain’t responsible #HNNMUSIC

Leave a Reply