No Bi Say I Dey Sleep For Public Functions, I Jus Dey Pretend- Kano State Governor

Ewooo!!! Na pretend bi dis?

Kano State Governor Abdullahi Umar Ganduje don deny the people wey dey accuse am say im dey sleep for public functions.

Im yarn dis in Monday for Government House, Kano, say im enemies dem no fit differentiate between say im dey sleep and pretend.

“My opponents always complain that I sleep at public functions but I want them to try and differentiate between the two. Political blackmail is not an issue to me because I am used to it and will continue to work for the good people of the state,”

Leave a Reply