My Husband Health No Bad As Una Dey Tink Am-Aisha Buhari

Aisha Buhari wey bi the wife of oga Presido Muhammadu Buhari don yarn tody, Tuesday  say her husband health no bad as una dey tink am“is not as bad as it is being perceived.”

She yarn dis tori for im twitter:

I thank all Nigerians for their concern, love and prayers over my husband’s health status. I wish to inform everyone that his health is not as bad as it’s being perceived,Meanwhile he continues to carry out his responsibilities during this period. As it may come to your notice, he is meeting with Minister of Justice and GMD of NNPC this evening.
Long Live Nigerians, Long Live Federal Republic of Nigeria

Leave a Reply