Nawa Oh! See The Million Of Naira Wey Davido Spend For Night Club

Popular jingo Singer, David Adeleke, wey una sabi am as Davido show im sef for obodo oyinbo London yesterday  night as im paint the place red with im friends for one ogbonge night club ‘ China White VIP night club for Winsley Street, London

Im take Davido im Snapchat to show us wetin im spend, which na 5,129 pounds.
If una convert am to Naija currency  e pass 2.5million naira.

Leave a Reply