Make Una Leave Me Alone, Wen Time Reach For Me To Marry, I Go Marry-Eva Alordiah

For January 2016, rapper Eva Alordiah  engage for the Headies Awards to im boyfriend, Caesar Ume-ezeoke. The bobo propose for stage .

As una know say after engagement na marriage but as we dey talk and we dey May 2017 – they still never marry and tori don dey waka about say dem don scater am.

Eva Alordiah don come out for Instagram to yarn una say dem still dey engage.

Make una read wetin im yarn
“For your official information, yes I have been engaged for 15 months and in that 15 months that I have been engaged, I have been dating my sweetheart for 16 months. So do the maths. So please, leave me alone to do my dating. Some people have been dating for five years, and they will get married after five years. Other people are dating for 13 years and they will get married after 13 years. Me I’m still engaging and dating all together. I’m still just dating my bobo. When it’s time for marry, I marry. It doesn’t mean I engage and marry sharp sharp,”

https://www.instagram.com/p/BUX2p2gB2UR/

https://www.instagram.com/p/BUX31kEB23c/

Leave a Reply