Real Men No Dey Shave Their Armpit – Tee Billz Yarn Troll

Before-before  husband of Tiwa Savage and music exec, Tee Billz don lambasted those wey tell am to shave the hair for im  armpit .

 

Make Una read wetin im yarn ; 

“How I’m looking at the lowlife smelling idiots telling me to shave my armpit on my last post……… Real men don’t! #NoBullyingZone #NoTrollsAllowed”

billz

Leave a Reply