Naija Man Wey Bi HIV Positive Don Promise To Spread The Virus Till  Im Die

Nawa oh! Naija bobo wey claim say im bi HIV positive, don yarn for twitter say im don sleep with 17 girls and im go still sleep with many many more girls till im die,  to revenge the girl wey give am the Virus,  as im bin tin say the girl get im back

I just pray say dem catch dis bobo

Leave a Reply