Make Una Stop To Dey Complain, Better Farm Or Hunger Go Kill Una – Buhari Tell Naija People

Naija number one man, President Muhammadu Buhari don yarn say make Naija people farm wetin dem go chop or na hungar go kill dem.

Buhari yarn this Tori with Tambarin Hausa TV,

Make una read wetin im yarn: 

“I took that decision to stop rice importation and said we should farm what we eat or die of hunger.

“I said that since we have farmland and God has blessed us with rain, what reason does a Nigerian have to say he’s hungry?

“If you are hungry, go to the farm. I’m aware that floods have ravaged some farmlands this season but we are still selling rice made in Nigeria, and we can feed ourselves.”

Leave a Reply