Funke Akindele Bello With Toyo Baby Don Dey Quarel Eachother

Hmmmm,  nothing for dis world dey last forever o!!!
Ogbonge popular jingo Actress Funke Akindele with Olayode Juliana wey everybodi sabi am as ‘ Toyo Baby ‘ for Jenifa Dairies don waka leave Theirselve.

Tori yarn say the two both of them get Kata-Kata wey com cause fight between the two of them.  As the tori dey so, Toyo Baby don comot from Funke Akindele’s  production and both of dem don unfollow Theirselve for Instagram

E fit bi moni palava cause dis Kata-Kata… Make i waka pass

Leave a Reply