Why I No Want  Daughter – Regina Daniels Don Yarn

Reginal Daniels don yarn say she no want pikin wey bi girl.
Make Una read wetin im yarn ;
“If my daughter gets my attitude, I’m finished.”
 “That’s why I don’t want one. Till I’m ready to retire”
Share

Leave a Reply