As I Dey So,  I No Care About How People Dey Take Judge Me – Reekado Banks

Popular jingo Marvin Crew Singer, Reekado Banks, don yarn for interview with Planet TV, say im  no care about how people dey judge am.

Make una read wetin im yarn

“I don’t even care how whoever judges me right now, so far I see myself in a good light. If am not seeing myself in a good light, no matter what you say.,..if you like say am doing well, if I don’t see myself as doing well…so, yeah I don’t care about anybody’s judgement.”

Watch interview

Leave a Reply