Daddy Freeze Don Get New Endorsement Deal 

Ibadan People don finish @daddyFreeze o! Dem no try at all, at all, of all the plenty-plenty Endorsement Deal wey im mate dem dey collect, na food joint Endorsement Deal dem see say fit am .

Hmmm!

Anyway sha!Congratulobia to him

 

 

Leave a Reply