DaddyFreeze Don Reply Pastor Adeboye Pikin(VIDEO)

DaddyFreeze reply the vote of thanks wey Pastor Adeboye pikin, Leke Adeboye yarn, untop say im criticism don dey make RCCG and im papa more popular.

For video DaddyFreeze com respond, as im congratulates Leke Adeboye say im family business don grow.
Make una watch the video

Leave a Reply