I No Fit Post Good Morning! Naso Go And Marry Una Dey Shout, Na By Force? – Banky W

Nawa for una fans ooooo!  Una wan chase all our celebrities comot social media abi?

Banky W don dey para as all of una no wan make im rest, naso una dey force the bobo make im go marry, im don yarn say, he no fit greet una for social media naso go marry una dey take reply am.

Wetin!
Ordinary photo wey im snap with him doggy una dey fustrate am and use am do yeye.

Leave a Reply