No Bi For My Mouth Una Go Hear Wetin Dey Do Buhari – Amosun

Ibikunle Amosun wey bi Ogun State Governor, Ibikunle Amosun don yarn say no bi for im mouth una go hear wetin do oga Presido Buhari as im no bi the President’s spokesman.


Make una read wetin im yarn
“Yes it is true I visited our president in London and he is doing fine. If you ask me pointedly whether I saw him or not, yes I did and that is the only thing that I can say. And of course you can see he is very well, he is okay. So I don’t know what else you want me to say”.

“I am not one of the spokespersons of Mr. President; so it will be out of place for me to talk on that. But then, they are doing their job and you’ve listened to all that they have said”.

Leave a Reply