Naija Economic Recession Fit Last Another 20 Years – Jimoh Ibrahim

Jimoh Ibrahim, don yarn say the economic recession wey Naija dey experience now fit go for another 20 years.


Im yarn dis for one book launch for Obafemi Awolowo University as im dey give speech.
Im yarn say Naira no lost value and this na the worst recession wey im eye don see.

Leave a Reply