Oga Buhari Don Absent Again For Federal Executive Council meeting

 

Oga Presido Buhari don absent for Federal Executive Council meeting, wey dem dey do every Wednesday for state house, Abuja.

Tori yarn say this go be the third time wey oga Buhari go absent for the meeting since when im don come back  from im medical trip for obodo oyinboUK.

 

Leave a Reply