Make Osinbajo Teach Im Oga The Magic Wey Go Increase Naira Value – Ben Bruce

Senator, Ben Murray-Bruce don yarn for im Facebook say Professor Yemi Osinbajo wey bi the acting president, dey do great job to increase the value of the Naira but make im teach im oga, Muhammadu Buhari the magic wey im dey use.

“Whatever the acting President is doing to increase the value of the Naira is working. We appeal to him to teach his boss this magic he has!”

Leave a Reply