Fayose Don Go Visit Fani Kayode For Cell Today

Ayodele Fayose wey bi Ekiti state governor, go EFFC cell wey dey Abuja to go and do visitation for Before-before Naija Aviation Minister, Femi Fani-Kayode, today.

Tori yarn say, im go there around 2:15 pm and comot around 4.30pm.
Hmmm

Leave a Reply