Bus Conductors Dem For Lagos Go Soon Dey Wear Uniforms Wey Go Get Name Tag

Tori don yarn say from March 2017, condoctors dem for Lagos state go dey wear uniform wey get name tags, and badges for the body.  Na Mr. Israel Adeshola, wey bi the National President for Bus Conductors Association of Naija (BCAN) yarn us dis tori.

Leave a Reply