I And My Borther Dey Yarn Everyday- Oga Buhari Elder Sister

Hajiya Rakiya,wey bi 84 year old wey also bi one of oga presido Buhari elder sister,don sama us dis tori say her brother never die o, as she and im bin dey yarn every day.

She yarn dis for interview.

Make una read wetin she yarn:

“I just returned from the lesser Hajj and even while in Saudi Arabia I was communicating with him everyday.”

“We were 28 from our mother late Hajiya Zulaihatu who died in 1992, but Buhari was her last born”

Leave a Reply