UNILAG Don Introduce New Dress Code

Tori don yarn say the management of University of Lagos (UNILAG) don introduce new dress code for the students dem wey dey attend the school.

Dem say the new dress code na to stop people wey dey dress anyaw expecialy people wey dey open their body.
The school ban tight clothes , spaghetti tops, tubes, skirts, dresses with slits above the knee etc.

Tori yarn say dem post this mata for the school today, February 7, 2017 and dem don give power to lecturers dem to correct any students wey still dey disobey..

Leave a Reply