Evidence No Dey To Prove Say Nnamdi Kanu Dey Jerusalem- Israeli Government

Israeli government don yarn say evidence no dey to prove say the leader of IPOB, Nnamdi Kanu, dey or enter their country.

Una remember say last Friday October 19th, Kanu show face again for live video for Facebook as im dey claim say im dey Isreal.

The talk-talk man of the Israeli Foreign Ministry, Emmanuel Nashon, yarn newsmen for Abuja as im dey react to the vedio say im no dey for their country.
Make una read wetin im
“There are no details about his recent visit to this country yet,”

Leave a Reply