ASUU Don Resume Indefinite Strike

The Academic Staff Union of Universities (ASUU) dem, Taraba State University chapter, don begin indefinite strike today.

Dis na statement from the ASUU chairman of the school, Dr Samuel Shikaa, yarn say  lecturers dem don continue on strike action wey dem suspend in 2018.

Im say the state government no fulfil their promise so dem dey go on strike.

Leave a Reply