Rihanna Don Call Oga Presido DonaldTrump Immoral Pig

 

Rihanna don join people wey dey react to the new obodo oyinbo US oga Presido Donald Trump untop the ban im put down for the citizens dem of Iran, Iraq, Libya, Somalia, Sudan, Syria and Yemen.

Leave a Reply