Una Tank You For 2016

We bin dey the last few hours of the year 2016.


So i dey say throwey salute to all of una wey make this year possible for me.
If una no know, una push mi to where i  dey today, weda na for good or  for bad!

If no bi for friends like una, MI no go dey, if  no bi for fans like una, MADAMAPROKO too no go dey.

Biggest Twale to baba God ! Because im bi my greatest SUPPORT 2rout 2016.

Abeg Make we do am again Next Year!
I love una like kilode (MUAH)

Leave a Reply