No Officer Get Right To Check Una Phone- Lagos Police PRO

Dolapo Badmus wey bi the Lagos State Police PRO, don reply Naija people question for LTV as dem bin always dey ask if any  police officer get right to check your phone wen dem dey do searching for road.

Make una read wetin im yarn
‘‘Your phone is private, it’s your private property because people do alot of private stuffs on their mobile phones so it’s wrong. Police officers have no right to do that except there is a reasonable ground to do so’.

Leave a Reply