Finally O! MMM Don Come Back

Everybodi don dey sidon look weda MMM Naija go come back, as dem promise say dem go come back January 14, 2017.But dem don shock everybody as dem don come back today wey bi 13th sef before 14th wey dem promise..
Dem yarn dis for statement wey dem put for their official twitter account.
Make una read wetin dem yarn
‘This is to officially inform you that MMM Nigeria is open for business a day earlier than promised! Let’s go there Nigerians”

Leave a Reply